25/07/2024
"For I know the plans I have for you," declares the Lord, "plans to prosper you and not to harm you, plans to give you hope and a future." – Jeremiah 29:11
My broda, my sister!!! Join us again dis Saturday for our monthly prayer weekend!!!🎊
Why you dey worry? 🤔 Nothing Dey Impossible for God to do."
Na time again to gather together, make we lift our voices to heaven, and see as God go answer our prayers. E no matter wetin you dey face, E no matter how hard e be, God still dey do miracles and wonders.
Come make we pray together, make we see how God go turn around our situation and give us plenti testimonies.
Abeg! No miss this special time, because God get plenty blessings and breakthroughs wey He wan give us!
Make I see you for there o!