Street Church - Daily Devotional

Street Church - Daily Devotional Meet your match and Link up

19/01/2022
13/08/2021

This is a gentle reminder that your little wins are worth celebrating!

13/08/2021

This is my first videos which answers lots of questions coming in. The GOAL of starting this channel is to GROW. Kindly subscribe and turn on your notificati...

Even though we dey see many things wey mouth no fit yarn finish today, better dey ahead for us. We go dey alright las la...
14/06/2021

Even though we dey see many things wey mouth no fit yarn finish today, better dey ahead for us. We go dey alright las las, that na God word to us. πŸ‡³πŸ‡¬

Share this word give person.

Our assurance na say we no dey waka dis life alone, we get the goodness of God wey dey benefit us in all situations & th...
14/06/2021

Our assurance na say we no dey waka dis life alone, we get the goodness of God wey dey benefit us in all situations & the mercy wey dey direct and redirect our path as we dey waka jeje inside life.

Waka with confidence, no be only you dey waka come!

The matter shock King Nebu of Babylon. When God dey the centre of your life, wetin sopos hurt you go turn to something o...
12/05/2021

The matter shock King Nebu of Babylon. When God dey the centre of your life, wetin sopos hurt you go turn to something of sign and wonder.

Imagine say you dey put β€œL” for your motor even after 3 years of driving school? Step up! To learn good but no remain le...
11/05/2021

Imagine say you dey put β€œL” for your motor even after 3 years of driving school? Step up! To learn good but no remain learner all your life.

Wetin you think say Simon bn dey shout give the other fishermen when him boat wey no catch any fish all night come full ...
10/05/2021

Wetin you think say Simon bn dey shout give the other fishermen when him boat wey no catch any fish all night come full anyhow because he allow Jesus enter? β€œBrethren, it choketh!!”

Allow Jesus enter your boat this week.

09/05/2021

Ogbonge Women Mentioned in the Bible

Swipe make you checkout some of the amazing women for bible.Oya tag fellow Ogbonge women for comment section πŸ‘ŒπŸΎ
09/05/2021

Swipe make you checkout some of the amazing women for bible.

Oya tag fellow Ogbonge women for comment section πŸ‘ŒπŸΎ

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Street Church - Daily Devotional posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Place Of Worship

Send a message to Street Church - Daily Devotional:

Share