Beta Word Naija

Call Website Contact the place of worship

Beta Word Naija Life, salvation, and beta hope dey gidigba inside God word. We wan make millions of pipo for Naija, and Africa grab the tori direct, no long talk.

Like, follow, make we do this faith waka togeda!

01/10/2026

As we dey celebrate Naija freedom, we sef, we dey free from sin? Abi e never reach to ask? Like and follow us abeg.

Some pipol talk sey Jisos na Profet odas talk sey na great man. Na who you tink say Jisos bi?
27/09/2026

Some pipol talk sey Jisos na Profet odas talk sey na great man. Na who you tink say Jisos bi?

Na Jisos bi di Christ. Plenty pipol dey wey neva put dia fait inside am. If you be one of dem, dis na beta chans to do a...
26/09/2026

Na Jisos bi di Christ. Plenty pipol dey wey neva put dia fait inside am. If you be one of dem, dis na beta chans to do am oh. Just send us mesej for DM and we go ansa sharp sharp.

Na so!
24/09/2026

Na so!

You go dey run kititi dey run katakata if you no know dis Pesin wey im name na Jesus Christ. If you go like know am tru-...
23/09/2026

You go dey run kititi dey run katakata if you no know dis Pesin wey im name na Jesus Christ. If you go like know am tru-tru, just DM us or drop comment for di post.

Who bi dis pesin wey fit give plenty good-good tins? Type di ansa for comment section.
22/09/2026

Who bi dis pesin wey fit give plenty good-good tins? Type di ansa for comment section.

Who una tink sey John bin dey tok about?
21/09/2026

Who una tink sey John bin dey tok about?

Naso.
18/09/2026

Naso.

Na God ensef dey make us en own shildren.
17/09/2026

Na God ensef dey make us en own shildren.

You no go like receive di rite to bi God pikin?
16/09/2026

You no go like receive di rite to bi God pikin?

Address

Aliyu Makama Street, Opposite Operation Rainbow Jos
Jos
930261

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Beta Word Naija posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Place Of Worship

Send a message to Beta Word Naija:

Shortcuts

Share