02/01/2026
Even a dwarf son of an Elephant is bigger than a goat...... Rev. George Izunwa.
In another language. The pikin of the elephant wey goat they insult say e no gree grow , still big pass cow...... No ! 😕 you didn't get it!!.
You are born of God. You overcome the world 🌎.
This 2026. No gree make anybody, I emphasis anybody, make you feel small or bad bcos dem dey see from their parochial lens.
You carry the DNA of YESHUA and you still dey grow. They will soon see your true nature, posture and form.
This year , no gree make anybody pressure you oo.
Enjoy your cruise. Life make sense na you never see am like that.
I know you know but I just want to remind you in case you be wan forget.
Enjoy the rest of your year.
Much love 💖.